Woman Wey Marry Ghost FINALLY, Meet Husband Family | PART 2
Wazobia FMShe marry ghost and born 4 pikin but she no know say her husband no be ordinary man. From 2009 to 2021, dem live together like normal couple. Now, after plenty stigmatization and wahala for Gambia, she don travel come Nigeria to find her ghost husband people. She say na the same ghost dey lead her